Clip vidéo

Apparaît dans

Crédits

INTERPRÉTATION
Erigga
Erigga
Interprète
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Paroles/Composition

Paroles

Abeg He-he, problem Make they no go burst everywhere oh See, na 3.5 na him men dey pay for rent for this estate oh Wetin dey sup? Baba-, baba give them see- Make una open gate, make men no go provoke oh Wetin dey sup? We go pull their- We go pull their skirt for them See, we go give them, we go give them issue They no know the character? Old warri in the building Omo you pass oh No go put yourself for problem Comot your leg from nepa salary, you no wan get light? Abeg All set, what the hell are you waiting for Can't a street boy make money anymore? Enter club, this champagne dey pour No dey vex, baba God go pick your call Civil defence don too complain Buy them two carton on champagne All the Benz, the girls them when dey my back All of us don monze, we just wan go park Life too short, my brother enjoy Who die na him lose, abeg follow my convoy Pon-pon-pon, Akpan open gate Boys dey urge, they wan fornicate All these girls too bad, they want truth or dare When money full ground, no worry, they no dey fear Wait oh, who dey drive Hilux for back? Before we balance, they don give us big-big slap Based on say our voltage high And the way we take dey turn up, na die Area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon Just because say our voltage high And the way we take dey turn up, na die Area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon My area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon But it's like this area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon As I dey talk All of us don sleep for ground My guy Bounce, when dey bounce don dey roll for sand I first think say na taking 'till I look their car Them write "S.O.S", wetin dey sup Paper? If I introduce myself, them go dey find Oritz So I disguise, change my name to Maurice Normal average citizen respecting law My guy wan jump, I just tell am make he kpro As dey no see anything, they say make we go We drive enter compound, I spark my kpo All these area people with their tatafo Money no get age, forget Opako The way boys dey pull Benz enter my crib Fear dey catch them, na him make dey call police Officer relax, my workout pass your own If e easy, oya record song make e blow Based on say our voltage high And the way we take dey turn up, na die Area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon Just because say our voltage high And the way we take dey turn up, na die Area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon My area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon But it's like this area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon My area people don call popo They dey my door now dey knock, pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon This area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon But it's like this area people don call popo They dey my door now dey knock pon-pon
Writer(s): Erhiga Agariubie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out