Paroles

See God dey hear all our pains continue to grind Abeg no give up God too big to whine you guy Tell why you wan dey disregard This na your passion lock up everything na time No be the day dem born pikin e Brocus dey big Na small small bring your mind down Everywhere go gig No be today you don dey do am I believe you bro Na under pressure person dey do the kinda strength e hold see No chase watin no dey chase you protect your self Ur mental health peace of mind Before u wreck your self Na na Name when u Give your pikin dem go call me no vex Know ur value world people ready describe am less If God dey bless ur neighbor know say e don near you No follow them hate who no hate you use ur brain way you Make someone smile but no forget say you be someone too No put your power for their hand, set ur boundaries too Happiness ain't cheap e expensive guy Happiness ain't cheap e expensive die The dream too big no fear say e scary guy We fit achieve am lock up God dey hear we guy 100 Milly Milly God dey hear we guy 90 Billy Billy God dey near we guy The dream too big no fear say e scary guy We fit achieve am lock up God dey hear we guy God know where e put us from the very start Deep in the streets e no dey but we barely starve Very business minded, we know when to run Enter the market cut out,ekelebe dey come No be life when we plan life but watin man go do Trek go school,cos who e papa drop no Cool? Stupid life I wonder watin we dey think back then My sister Nothing cool for sapa Jakpa leave them Enter lagos see life, e no too tail I lost When we dey pray blessing because the lifestyle cost Overrated or under paid which one you like E no concern us so far we dey the Eko life Allow my life inspire you na better pot of stew The prayer na as we ball make the account dey full We no dey doam for validation internet dey mad Na money carry we come here dey market dey madt naw Happiness ain't cheap e expensive guy Happiness ain't cheap e expensive die The dream too big no fear say e scary guy We fit achieve am lock up God dey hear we guy 100 Milly Milly God dey hear we guy 90 Billy Billy God dey near we guy The dream too big no fear say e scary guy We fit achieve am lock up God dey hear we guy And so we continue to roll lost souls Looking for our goals men The prayer na when money come Make we see better health take enjoy am You no understand? Shouts to all my n when dey grind world wide Keep grinding my n Who tell you say na 100 meters Na marathon oh continue oh no stop
Writer(s): Erhiga Agariubie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out