Crédits

INTERPRÉTATION
Patoranking
Patoranking
Interprète
Victony
Victony
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Patrick Nnaemeka Okorie
Patrick Nnaemeka Okorie
Paroles/Composition
Anthony Ebuka Victor
Anthony Ebuka Victor
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
PHANTOM
PHANTOM
Production
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Ingénierie de mixage
BENJAMIN MASTER GARZY
BENJAMIN MASTER GARZY
Ingénierie d’enregistrement des voix
C-Tea
C-Tea
Ingénierie d’enregistrement des voix

Paroles

[Chorus]
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I-
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I find heaven's gate oh
[Verse 1]
Dem say make I no go, enemies dem set trap
I waka with leg, like who dey Cele church
Normally, I no fear, my paddy I dey tell you
If corona burst, me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back?
When we still dey push Iyana school to Festac?
This my tori, you no go fit learn
'Cos na the kind matter wey go fit to end class, eh eh
[Chorus]
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I find heaven's gate
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I find heaven's gate oh
[Verse 2]
Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader, lion, yes I be idolo
Fight and face my fears, no ojoro
Fire burn Babylon (Jésu)
Man, I move like a stallion (Jésu)
Mi team strong my nuh tag along (Jésu)
World best, ah di champion
Victony, carry on
[Verse 3]
Them been dey shenk me, say I no be member oh
I go reset back if I reason my setback
Ishi ebuka, I get big head
And, I stubborn pass government wey no gree to end SARS, eh eh
[Chorus]
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I-
Babylon, Babylon
Me I go run and run, until I find heaven's gate oh
[Outro]
Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Find heaven's gate oh
Written by: Abiola Isaac Daramola, Anthony Ebuka Victor, Ayobami Oladapo Olaleye, Patrick Nnaemeka Okorie, Vata Godwin Sonzi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...