Clip vidéo

Lil Frosh - Study Me (Official Audio)
Regarder le vidéoclip de {trackName} par {artistName}

Crédits

INTERPRÉTATION
Lil Frosh
Lil Frosh
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Lil Frosh
Lil Frosh
Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Niphkeys
Niphkeys
Production

Paroles

Frosh Awunba (Niphkeys, Niphkeys) Believe me when I say "I dey on DND" oh Allow me enjoy my privacy Believe me when I say-say "I dey on DND" oh Allow me enjoy my privacy (allow me enjoy my privacy) Everythin' wey I get (l'oma ri) Anythin' wey I worth (l'oma soh) Dem want to know am oh Anythin' wey I post (l'oma ri oh) Everythin' wey I wear (l'oma soh) Dem want to rock am oh If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese) You no go graduate (o ni ri'shee) You no be my mate (rara, rara) If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese) You no go graduate (o ni ri'shee) You no be my mate (rara, rara) Nobody holy pass oh Even if I do you bad, me, I no mean am oh 'Cause nobody's perfect Only God is perfect Nobody wan go hell Heaven l'afe lo, o jare (o jare) If I do you wrong or I do you right No matter wetin you hear Biko, accept my apology Everythin' wey I get (l'oma ri) Anythin' wey I worth (l'oma soh) Dem want to know am oh Anythin' wey I post (l'oma ri oh) Everythin' wey I wear (l'oma soh) Dem want to rock am oh If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese) You no go graduate You no be my mate (rara, rara) If you study me peren, you no go graduate (o ma w'ese) You no go graduate (o ni ri'shee) You no be my mate (rara, rara) Believe me when I say "I dey on DND" oh Allow me enjoy my privacy Awunba (Spyritmyx)
Writer(s): Oluwanifemi Adebajo, Sani Wasiu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out