album cover

If

5Music2024
album cover
If est sorti le 18 juillet 2024 par Dvpper Digital dans le cadre de l'album Attention
Date de sortie18 juillet 2024
LabelDvpper Digital
LangueEnglish
BPM
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

Nnereket achie pon mi back
Bheh me mpu fit kie beteck
Many dey see my shine
Many dey feel my style
All man want relate
I no get to prove myself
All I need is juice
For dey quench my test
U sef sef sef you know am well
Say ss go reign
I go build my fence
I no dey for yawa
Way go change my faith
I dey find my dollar
No go want delay
Belle way no malla
No means e no dey
na end things go matter
Wen I don be great
If man no die e no go
E no go rest
Sleep nobi die no forget
Say no forget
I Dey Live life with no regrets
Cuz wen time comes for the best
Obasi go bless
If man no die e no go
E no go rest
Sleep nobi die no forget
Say no forget
I Dey Live life with no regrets
Cuz wen time comes for the best
Obasi go bless
Man be don center lewa
Depui longtemps
Chèchè doe for marchè
So so kuna kuna mama
We arrest dis ur case
I be don enter musang
Go for Yaounde
Make I fallow show
For my babe birthday
But I nobi knw say
Na different person
Be de host for dat day
So
I no dey for yawa
Way go change my faith
I dey find my dollar
No go want delay
Belle way no malla
No means e no dey
But na end things go matter
Wen I don be great
If man no die e no go
E no go rest
Sleep nobi die no forget
Say no forget
Dey Live life with no regrets
Cuz wen time comes for the best
Obasi go bless
If man no die e no go
E no go rest
Sleep nobi die no forget
Say no forget
I Dey Live life with no regrets
Cuz wen time comes for the best
Obasi go bless
Written by: EGBE KONRAD

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...