album cover

Attention

Music2024
album cover
Attention est sorti le 18 juillet 2024 par Dvpper Digital dans le cadre de l'album Attention
Date de sortie18 juillet 2024
LabelDvpper Digital
LangueEnglish
BPM100
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

Many Many things way my eyes don see
E dey like K-town to overseas
So many reasons I can't sleep
So many seeking for justice
For days I've been on the road
Hustling and praying to God all alone
Make my
enemies no go dey laugh me
Cuz if I fail na me kill me
Cuz na person way work must chop
Man way hustle must ball
Life na turn by turn
Personne qui chèchè deu te donne
I say na person way work must chop
Man way hustle must ball
Life na turn by turn
Personne qui chèchè deu te donne
All I want is real attention
We still dey find our redemption
Mathematically
Problem with no solution oh
Dey cause
Histoir confusion
Cam see how repè dem dey try
Remè dem dey cry
Youths dem say walia
Me sef dey try to shine
Payè dey slap like limes
Some don prefer for fly
We way dey here dey fight
For daily bean and rice
The thing be start like say na play
Some life's will never be de same
No plant yam expect plantain
No man want for live in pain
The thing be start like say na play
Some life's will never be de same
No plant yam expect plantain
No man want for live in pain
Cuz na person way work must chop
Man way hustle must ball
Life na turn by turn
Personne qui chèchè deu te donne
I say na person way work must chop
Man way hustle must ball
Life na turn by turn
Personne qui chèchè deu te donne
All I want is real attention
We still dey find our redemption
Mathematically
Problem with no solution oh
Dey cause
Histoir confusion
Written by: EGBE KONRAD

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...