म्यूज़िक वीडियो

Sodom & Gomorrah
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Ebhodaghe
Marvelous Ebhodaghe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wiza
Wiza
Producer
CRİOS
CRİOS
Engineer
Castle Grey Studios
Castle Grey Studios
Recording Engineer
Jon of Castle Grey
Jon of Castle Grey
Producer

गाने

Hmm hmmm hmmm (Bad boy marvel) Don't break my heart (Don't break it o) Don't break my heart Don't break my heart (Don't break it o) Don't break my heart Tolani, shey you know say na because of you, boy e never sleep Every morning if I no see you Girl it got my BP rising And my hearti pounding Swear on my life I can't get enough of you hmm Make you dey pick my calls I no fit fall for lamba I never do you wrong I no deserve wahala Alhaji wey dey ball you Soon he go meet him karma If you hurt me then the gods will come for you For this sodom and Gomorrah (This sodom and Gomorrah) I dey love you under fire (Dey love you under fire) But the damages e yakpa I no fit recover Recover I no fit recover Tolani, dem be tell me say you go leave me Say you dey for streets For you girl I need past questions Make I know wetin I carry Cause e don dey pass me If you hurt me swear the gods will come for you uh For this sodom and Gomorrah (This sodom and Gomorrah) I dey love you under fire (Dey love you under fire) But the damages e yakpa I no fit recover Recover I no fit recover For this sodom and Gomorrah I dey love you under fire But the damages e yakpa I no fit recover Recover I no fit recover
Writer(s): Marvel Ebhodaghe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out