गाने

Let me down Don't let me down All these girls wanna take me away But i swear them no go see my face Cos i know say na you be the one wey i wan dey see on top my bed Even if dem turn giveaway Come along want you run away Cos i know say na u be the one wey dey cool the fire on top my head ooo What am i trying to say If u leave me na craze I no fit concentrate Without you in my space Many guys for your page Like say na giveaway I just wan see your face come hypnotize me Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Don't let me down oh-oh-oh-oh-oh oh Onome eh oh Daughter of Jezebel Make you love me as i dey I don't see i don near Please don't maximize my pain No let my love for you Make me look like a fool Reason for existing I can make your heart my own oh umh So if i come your way Make you no run away I just want see your face Come hypnotize me Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Onome don't let me down Don't let me down Don't let me down oh-oh-oh-oh-oh oh Onome eh oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh Don't let me down oh
Writer(s): Samuel Olubodun, Marvel Marvel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out