album cover
When
375
Music
When 14 फ़रवरी 2022 को Independent द्वारा एल्बम Troubled Heart - EP के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमTroubled Heart - EP
रिलीज़ की तारीख14 फ़रवरी 2022
लेबलIndependent
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM104

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

गाने

Me, I don wait, wait-wait, wait oh (wait oh)
I no fit wait, wait, wait again (wait again)
Me, I don wait, wait-wait, wait oh-ah (wait oh)
I no fit wait, wait, wait again (wait again)
Shey iyanu l'aye mi, Baba
Let the world to see (to see)
Shey iyanu l'aye mi, Baba
Let the world to see (ah)
Nobody dey, nobody dey, nobody dey for me (nobody dey)
Na only You (na only You), na only You dey for me (ahh)
Kunle don buy Range Rover (Baba God, when oh)
Tinuke don dey go Dubai (Baba God, when oh)
When dem go shout "o por, por" (Baba God, when oh)
I can't wait to calm down again (Baba God, when oh)
Otega kan bayi
God, I'm waitin' you, God, I'm waitin' on you
Make I no too wait (I no too wait)
God, I'm waitin' you, Lord, I'm waitin' on you
Make I no loose weight
No be say I dey compete oh
I no fit tire to dey wait for you, Lord
But, me, I come from street
If you no get money, they no know you
Mo de fe kan mo mi (Baba)
I'm all about my money (I'm all about my money)
Iwo lon sho mi, Baba (Baba)
Jeko ma gbo mi da da
Mo fe kan mo mi oh-oh (nobody dey)
Jeko ma gbo mi da da
Iwo lo da mi, Baba (na only You)
So, give me all this raba oh
Kunle don buy Range Rover (Baba God, when oh)
Tinuke don dey go Dubai (Baba God, when oh)
When dem go shout "o por, por" (Baba God, when oh)
I can't wait to calm down again (Baba God, when oh)
Kunle don buy Range Rover (Baba God, when oh)
Tinuke don dey go Dubai (Baba God, when oh)
When dem go shout "o por, por" (Baba God, when oh)
I can't wait to calm down again (Baba God, when oh)
Oh-oh, oh-ah, oh
Oh-oh, oh-ah, ooh-ooh-ah
Yeah, yeah
(Aje on the Mix)
(Kill Dem All)
Written by: Adesanya ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...