Lirik

Phrizsound Go by the name Surrex S U double R E X Wavegod Shiaa This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year Steady on the grind me I no wan carry last Make money long Like say na match pass Oluwa I still Dey come up No be me sabi pass If e tight, abeg make I still pass E go better e go better I nearly ask God when (Chai) Plan my year I carry book and pen Save me like Daniel For inside lions den I Dey thank God for growth No be so e be back then No sleeping on a bike You can't even take a nap You know how many times they say I no sabi rap I be like custard All these rappers them be pap Money dey so I no go ever sap (scam god) One time for the one time Two time for the two time For the people wey give me tough time Three times and fourth time For the people wey give me good time This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year, I'm going for what's good for me Blessings fall on me Money fall on me Make OBO call on me Man of God abeg no whine me Collect my money This year na my Say this year na my year Next year na my year Just as last year be my year If I see my year I go know my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year This year na my year Last year na my year Next year na my year Na every year be my year
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out