Lirik

O shey Won ni "ko duro, ko shey oh", ah Won ni "ko shey" Won ni "ko duro, ko shey oh", ah T Dollar Won ni "ko shey" Won ni "ko duro, ko shey oh", ah (It's Rapid, The Sound P'Ika) Won ni "ko shey", ahh Sometimes, I dey imagine Say "when I go blow?" and "when I go show?" Say "when dem go know me?" Though, igba l'aye, my time dey come but make e no late (no late) 'Cause no be today, e don tey Dakun, wa gbemi s'oke, jowo (dakun, wa gbemi s'oke, jowo) Remember the soul, I con pray for more (remember the soul, I con pray for more) But, if I even wan stop (if I even wan stop) Wetin mama wan talk? People wey dey hear me, they love my song (they love my song) For Ogijo bus stop, Ikorodu, Bonjour Ibeju Lekki n gbo, but make dem dey hear me for this whole world Na why I dey sing this song (na why I dey sing this song) But, consistency lo matter So, make you dey work, sh'ogbo? And, make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra But, consistency lo matter So, make you dey work, sh'ogbo? And, make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra E be like, one time, I know And I dey work for money oh And, no be say I no get the dough But, I want more more money oh 'Cause mama dey wait, pe "omo wa ma ko're de" ('cause mama dey wait, pe "omo wa ma ko're de", ohh-oh-ohh) Anybody wey dey talk am bayi Omo mi, "sho'ra fun bad advice" (advice) 'Cause e matter, and e go be, you know why? 'cause na more dey run am K'omo egbe mi malo soh fun mi pe "mo local" "E don blow before, e no blow again", mio fe K'ohun rere, k'oma bami shishee, b'oma shey je niyen oh But, consistency lo matter So, make you dey work, sh'ogbo? And, make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra But, consistency lo matter So, make you dey work, sh'ogbo? And, make you dey call on Jehovah At'oun t'oba shey na, no stop, Baba go do am Emi ma ma ko lo na, so, eyin de ni k'ema mu ra, eyin de ni k'ema mu ra But, if I even wan stop Wetin mama wan talk? People wey dey hear me, they love my song For Ogijo bus stop, Ikorodu, Bonjour (It's Rapid, The Sound P'Ika) Ibeju Lekki n gbo, but make dem dey hear me for this whole world (Oh, it's Toblez Mix)
Writer(s): T. Dollar Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out