Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
T. Dollar
T. Dollar
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T. Dollar
T. Dollar
Songwriter
Ayotunde Olabinjo Oluwatobilola
Ayotunde Olabinjo Oluwatobilola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatzkillah
Beatzkillah
Producer

Lirik

O na,na,na Whoa,whoa O na,na,na Nobody know wetin eyes don see E no easy my Brody Hustle everyday no sleep Kama bale gba shenking Mama tell me say make I no Dey rush Say one day e go reach my turn Huh uh, but them no even notice Say Boi just Dey work e no sleep Plenty money just Dey come my way Korimi jowo ma sunle Emi ofe toshi laye mi Nitori owo ni mofi sanle One time I don try I'm still trying Strive hard with no cash I'm still smiling And I know say I do bad things Baba if e no be you Man I phor don die tey tey I phor don dey seke Eleda dakun tete Tete bamishe temi ko bosi Bless me with plenty money Sheybi you get plans for me Nah you go do ham for me So many many times I dey work Pray to God say make e just better Nah only you emi ko If e no be God Miole ma dabira Awon kan wi Awon kan soo Making money nah the sure plug Awon tan gbo temi gan won po If I don reach my bus stop Make you answer Cos I dey try I dey work hard Make my time reach here fast fast E no go good if I suffer If e no be you baba God Many things I can't talk Protect me from bad ones Make them no go know my password Baba if e no be you Man I phor don die tey tey I phor don dey seke Eleda dakun tete Tete bamishe temi ko bosi Bless me with plenty money Sheybi you get plans for me Nah you go do ham for me (PRAYERS FROM MOM) Olu mix on the mix
Writer(s): Daniel Bmice Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out