Testi

(Along came Tuzi) Oya, s'oro fun won Oya, s'oro fun won Oya, s'oro fun won Shaggi oh Oya, s'oro fun won Moni ko s'oro fun won Oya, s'oro fun won Ololade, Mr. Money oh Today na today, I go talk am oh (talk am) Wetin I face before I make am oh (oh-ohh) One knicker and one shirt oh (one shirt) Hustle everyday make I fit chop oh Because man gats chop, no be Superman Mama dey, brother dey, papa no dey Industry use me do yanga But, I no send, I dey fast and pray 'Cause I believe in better days Say, one day, I go make am oh Say, I believe in better days Say, you sef, you go make am oh I'm a star, I'm a star, I'm a star (star) I'm a star, I'm a star, I'm a star L'aye mi, I'll be superstar L'aye mi, I'm a superstar L'aye mi, I'm a superstar Yeah-yeah oh, yeah-yeah, yeah-yeah, ayy Make I tell you my story Follow girls, I no get money Through the corner na so-so trouble, yeah-yeah Wetin I come dey sing? All my guys wey dey follow me I no dey pop slow, dem unfollow me Dem no know say one day go come oh Blessing go dey follow me Omo ologo (ayy-ayy) Emi Mr. Money, omo ton soh (je'omo) Go ask me for your hood, orin mi lon gbo (ayy) For Yankee, for Naija, oro mi lon so I'm a star, I'm a star, I'm a star (star) I'm a star, I'm a star, I'm a star (I'm a star, I'm a star, I'm a star) L'aye mi, I'll be superstar L'aye mi, I'm a superstar L'aye mi, I'm a superstar Yeah-yeah oh, yeah-yeah, yeah-yeah, ayy Oya, s'oro fun won Oya, s'oro fun won Oya, s'oro fun won Shaggi oh Oya, s'oro fun won Moni ko s'oro fun won Oya, s'oro fun won Ololade, Mr. Money oh (Milla's Mix) (Along came Tuzi)
Writer(s): Micheal Opara, Ololade Asake, Samuel Perry Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out