album cover
Matter
133.755
Reggae
Matter è stato pubblicato il 30 luglio 2021 da Spyki come parte dell'album Matter - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:20 - 00:25
Matter è stata scoperta più frequentemente a circa 20 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:20
00:40
00:55
01:20
03:00
00:00
03:21

Testi

I say them call me Spyki
Matter no go cast, matter no go cast
I dey pray to God, my matter no go cast
Matter no go cast, matter no go cast
I dey pray to God, my matter no go cast, oh
Ring, ring, ring, ring, hello, mummy
Mama, biko make you pray for me
This hustle dey tire me
This work e dey suffer me
For this jungle, agu na-eri anu agu (O bulu asi)
Nwanne amaro nwanne
Mama, biko make you pray for me
Make my matter no cast, eh
O buzi ife wnoke ga-afu before o buru oga?
Every now and then, men still dey grind
When the going gets tough, the tough get going
I belong to the top, so I keep on going
Mama, the reason I comot na to get this money, oh
And if I no get am, I no dey come back, oh
Make my matter no cast, ah, eh, ay
My matter no cast, ah, eh
I dey pray make my matter no cast, eh, eh
Oluwa abeg make my matter no cast, ah, eh
Daily and night, anyi na-apiko, dollar kwa ka-anyi cho ichiko
Steady on my grind, so gi nwa makwa nke ikoko
Nlikosi dey burn too much and too dey lazy to
And very soon e go clear, na onye gbalu mgbo ga-enwe return
Ndi be anyi si na aka ajaja wetelu onu mmanu
Gbadokwa anya na ife jolu njo ga-emelu gi alu
Uche gi di kwa na ife ichuga, hapukwa ndi mmadu
Maka na onye a si na o tigo, mechere buru mmadu
Matter no go cast, oh, work no go burst, oh
Steady getting muller, everyday, I guess, so awesome
Been too down, now I'm heading to the top, oh
No be my fault, na o na-anwulem non-stop, oh
Kenelum new man, nde na rain maker
Gunshot in the air for men man chief aluga
Now it's all about the dollar bill, chuba the mgbada
Hustle on a hot oil, m na eye ka o akara, eh
I dey pray make my matter no cast, eh-eh
Oluwa, abeg make my matter no cast, ah, eh
Shout out for my men na Malaysia
Men wey dey hustle for the paper
This year, this hustle go pay well, oh, oh
And you go come with the paper
E no go bad if you pull up with a convoy
Pull up on a Benz on a convoy
And that's a big shock for your haters
Chill, abobi, hustle for the paper
I thank God for my men wey dey my side, oh, eh
And the street wey show me love, oh
Chris Pat and Chris fame, I dey feel you
O-Ji-Visa-Eme-Ogo, I respect you, eh-he
Kedu maka match, I'ma attack you
King J and Jazz Vizzy, I feel you, oh
Make your matter no cast, ah, eh
Make your matter no cast, eh eh
Matter no go cast, matter no go cast, oh
I dey pray to God, my matter no go cast, oh
Eh, nwanne mu, oh
Our matter no fit cast, oh
Eh, e don sure for us be say e don sure for us, abegi
Written by: Nnadi Emeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...