Testi
Sabi the flow(sabi the flow)
TTklex
Sabi the flow he!!
Okay
BoyMx Ehnn see
I sabi the flow
I sabi the flow ehn
Shey I sabi the flow?
Talk true bros shey i fit to sing song
Or I turn it to rap You get?
Mah niggas turn up(Aye!!!)
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know,you know
Say me a killing the beat and me turn up
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know,you know
Say me a killing the beat and me turn up
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a kicking it kicking it back stabbing
And sipping it they be loving and feeling we roll up
See I spit the best line,I no get 504
Money talks,my money na MC
Nwatogo,cos I rap Ndi Igbo and I rap it anyhow
You no fit see road ehn
Oga madam
My name no be Akpan
But I spit the flow crazy like I am from Akwa Ibom
You gimme any beat me chop like say na Dog meat
You fit talk any talk me no care just dey talk it
Boy I can sing it any how I can do it any how and I can rap it any how
The boy bad like Ashawo wey dey smoke
Me and my crew God bless we no go broke cos
I sabi the flow
And I sabi to flow ehn
Shey I sabi the flow?
Talk true bros shey i fit to sing song
Or I turn it to rap You get?
Mah niggas turn up(Aye!!!)
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know, you know
Say me a killing the beat and me turn up
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know,you know
Ina ce ku bini zamu je?
Ina ce ka gwada zaka yi?
Cos the flows that I am spitting are like Bulldogs kissing
Now they be loving everything that I am spitting cos
Dakata Kamar Azumi suke yi
Cos when I rhyme right bude Baki suke yi
Basu jin magana duk yunwa Suke ji
But I rap it so tight wallahi flows suke ji
Shigan sauri namusu kaman ana ruwa a woje
Babu matsala eh domin dai mune manyan Gobe
Shan mamaki Suke yi
Shan Pepsi na Nike yi
Eh lallai sun gwada sungane mune masu iya yi
Haaa Mon rap bi igbo
Mon rap bi yoruba
Mon rap Pelu Hausa
Anybody wey wan talk the boy they hot like that
Orimila one chance iyalaya anybody
Sabi the flow
And I sabi to flow ehn
Shey I sabi the flow?
Talk true bros shey I fit to sing song
Or I turn it to rap You get??
Mah niggas turn up(Aye!!!)
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know,you know
Say me a killing the beat and me turn up
Me a bringing the heat and me burn up
Say me a telling you for realer you know
You know,you know
Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow)
Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow)
For realer you know,you know,you know
Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow)
Mah Niggas Turn Up(Sabi the flow)
For realer you know,you know,you know
I sabi the flow
I sabi to flow ehn
Shey I sabi the flow?
Talk true bros shey i fit to sing song or I turn it to rap Eh!!!
Lagos! Sabi the flow
Maazi Sabi the flow
Ndi chie I sabi the flow
I deserve a title cuz I sabi the flow
Alhaji Sabi the flow kai
Hajiya sabi the flow
En uwa shey I sabi the flow?
Na ce yanzu za su gane sey we sabi the flow
Ha Boymx Sabi the flow
Tklex sabi the beat
All of we are sabi the flow
Nace yanzu za su gane sey we sabi the flow
Writer(s): Moses Agbogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com