album cover
Yo
album cover
Yo è stato pubblicato il 1 ottobre 2021 da Pritchard Frost come parte dell'album Bloom
AlbumBloom
1 ottobre 2021
EtichettaPritchard Frost
LinguaEnglish
BPM179
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I got much love for you
With your figure 8
Wey Dey make me Dey sha mayan
Baby mo ti yan yan yan
Baby mo ti
Oya wait je ka soro
If I go love you
No be for koro
You turn professor to dodoyo
You make a man feel like a bolo
Girl oya talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Girl talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Shawty slow down for me
Make I tell you one time
How you make a **** feel inside
Shawty are you down for me
Make I know one time
Make a **** no dey waste time
I tell her baby girl
Yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Man dem a waste your time
Dem just wan enjoy the whine
Dem no get anything to offer
The type wey go make girl Dey suffer
With me you no go waste your whine
Get a cup baby pour some wine
Slowly make your hips Dey whine
Make I give you peace of mind
Girl oya talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Girl talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Shawty slow down for me
Make I tell you one time
How you make a **** feel inside
Shawty are you down for me
Make I know one time
Make a **** no dey waste time
I tell her baby girl
Yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Yo yo yo yo yo
Talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Girl talk to me
Baby no shy for me
Shey you dey down for me
You go ride with me
If I no get cash with me
Sho ma bo mi l'ashiri
Written by: Oluwafeyisanumi Francis Pritchard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...