album cover
Jo
29.040
R&B/Soul
Jo è stato pubblicato il 25 novembre 2021 da Empire Mates Entertainment & BAAD Media Productions come parte dell'album The Bank Statements
album cover
Data di uscita25 novembre 2021
EtichettaEmpire Mates Entertainment & BAAD Media Productions
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM91

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Banky W.
Banky W.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olubankole Wellington
Olubankole Wellington
Songwriter
Cobhams Asuquo
Cobhams Asuquo
Songwriter
Henry Nonso Enebeli
Henry Nonso Enebeli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cobhams Asuquo
Cobhams Asuquo
Producer

Testi

Yes, you are far from the regular
The life of the party
I wanna be exactly where you are (yeah, yeah, yeah)
E be you wey dey burst my medulla (ewo)
As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass sugar (kai)
As you dey kill me with the gbas
Kill me with the gbos
On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah)
This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
Girl you get the talent, go ahead and let it show
'Cause I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to measure to my baby
Atewo for my baby
Yes, I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to demo for my baby
Atewo for my baby
My baby good, baby bad oh yea
If you see the way she move, she mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do-
Me tell her, me tell her "Who's your Zaddy?"
I'm feeling good 'cause my boo's a baddie
I'm feeling nice 'cause my wife's a hottie
Any other kind, dem be photocopy
Oh my Lordi
And me no send nobody, no
You look takeaway and I go carry, go
Aye mi, temi ba mi, wo
I don hit the lotto, issa goal
With the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah)
This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
Girl, you get the talent, go ahead and let it show
'Cause I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to measure to my baby
Atewo for my baby
Yes, I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to demo for my baby (dance for me)
Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah)
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don't even need a visa
I need her now, need her later
Ma lo faraway, baby eh
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don't even need a visa
I need her now, no be later
Omo don't go far
'Cause I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to measure to my baby
Atewo for my baby
Yes, I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to demo for my baby
Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah)
My baby good, baby bad oh yea
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo (yeah)
Written by: Cobhams Asuquo, Henry Nonso Enebeli, Olubankole Wellington
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...