Video musicale

Chiké - If You No Love feat. Mayorkun (Official Video)
Guarda il video musicale per {trackName} di {artistName}

In primo piano

Ascolta 'Boo of the Booless' di Chike
ALBUMBoo of the BoolessChike
Ascolta African Music Rewind con Chike
PLAYLISTAfrican Music RewindApple Music African
Ascolta Chike Essentials con Chike
PLAYLISTChike EssentialsApple Music African
Ascolta Ebuka Obi-Uchendu: Oshe Naija con Chike
PLAYLISTEbuka Obi-Uchendu: Oshe NaijaApple Music African
Ascolta Chike: Love Songs con Chike
PLAYLISTChike: Love SongsApple Music African
Ascolta Ric Hassani Essentials con Chike
PLAYLISTRic Hassani EssentialsApple Music African
Ascolta At Home With Adekunle Gold: The Playlist con Chike
PLAYLISTAt Home With Adekunle Gold: The PlaylistApple Music

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Chike
Chike
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mayowa Adewale
Mayowa Adewale
Composer
Hope Yasso Dennis
Hope Yasso Dennis
Composer
chike ezekpeazu osebuka
chike ezekpeazu osebuka
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dee-Yasso
Dee-Yasso
Producer

Testi

Make I know, make I know Oh, make I know, make I know Make I know, make I know (don't play me) Calling me the sugar wey dey your tea Calling me the honey wey dey your bee Anything you tell me I dey believe oh Showing me around like I lost my way Telling all your friend say na be bae, oh Baby, see me I don dey believe oh Tell me make I know now If you show me make I know now If e no sure me make I know now If you no love me oh Tell me make I know now oh If e sure me make I know now oh If e no sure me make I know now oh If you no love me oh Make you no talk say you love me oh, ay If you no need me oh-oh-oh No go dey talk say you need me oh I take this love seriously oh Baby oh, make you no play me oh No go dey talk say you love me oh Don't play me Calling me the sun wey dey bright your day Calling me the joy wey dey cash your pay Anything you talk baby, I dey believe oh Nobody dey gree to dey toast me again When dey wanna come you dey block their way Everybody don sabi me with you oh Tell me make I know now If you show me make I know now If e no sure me make I know now Tell me make I know now If you show me make I know now If e no sure me make I know now If you no love me oh Make you no talk say you love me oh, ay If you no need me oh-oh-oh No go dey talk say you need me oh I take this love seriously oh Baby oh, make you no play me oh No go dey talk say you love me oh Before we go further tell me I wanna know Make I no go fall down low, I wanna know (make I no fall down low) Do you have another I wanna know Am I the only one Am I your number one If you no love me oh Make you no talk say you love me oh, ay If you no need me oh-oh-oh No go dey talk say you need me oh I take this love seriously oh Baby oh, make you no play me oh (make you no play me) No go dey talk say you love me If you no love me oh Make you no talk say you love me oh If you no need me oh No go dey talk say you need me oh I take this love seriously oh You no be Finidi no finish me oh No go dey talk say you need me oh (no play me oh) Make I know, make I know Oh, make I know, make I know Make I know, make I know (don't play me)
Writer(s): Hope Yasso Dennis, Osebuka Chike-ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out