Crediti

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
Kel-P
Kel-P
Additional Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
Peter Kelvin Amba Udoma
Peter Kelvin Amba Udoma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel-P
Kel-P
Producer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer
Harry Chaplin
Harry Chaplin
Spatial Mixing Engineer
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Recording Engineer

Testi

(It's Kel P Vibes) Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine for yah money, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby, ye No cannabis, but mo jọgọ 'Pon di replay, play my tune, make we turn up (gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead, when I move, you follow Ṣo mọ pe mo ni ifẹ rẹ oh? I no dey see tẹlẹ oh (ooh) I no dey do anything wey go try to bother mie So, make nobody never, never, never worry me, ayy Ọlọpa, lemme-lemme, wetin I do? 'Cause I pull up in my Benz, wọn ni, "O ṣé Yahoo" Ọmọ jẹjẹ, I no dey do ashawo And, I no be one of them wey dey do ojoro Ten, ten over ten like sweet asaro And, nobody badder, badder, badder (jẹ o mọ) I no dey do anything wey go try to bother me So, make nobody never, never, never worry me, ayy Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby O jábọ, ko fọ, ehn-ehn oh Ṣé jẹjẹ, ko rush, ehn-ehn oh Tempted to touch, ehn-ehn oh Shey I dey enter your eye? I go give you some Yawa go burst, ehn-ehn oh Kelemute, kelemute, ehn-ehn oh Yekeleba, ye Make you go check my record, I no dey do wayo Ọlọpa, lemme-lemme, wetin I do? 'Cause I pull up in my Benz, wọn ni, "O ṣe Yahoo" Ọmọ jẹjẹ, I no dey do ashawo And, I no be one of them wey dey do ojoro Ten, ten over ten like sweet asaro And, nobody badder, badder, badder (jẹ o mọ) I no dey do anything wey go try to bother mi So, make nobody never, never, never worry me, ayy Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane, don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Aunty Diane, don't be a baby
Writer(s): Peter Kelvin Amba Udoma, Almorurf Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out