Testi

(Uno, dos, tres) Banger (banger, banger) (P, P) Another banger Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé Me wey be wèrè, oyá, gawú oh, gawú Shey you no dey see say I just drop gbẹdu? Ayy Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me, "Na who oh, na who?" Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù) Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Eh, ó ṣe o, ó wà ń bí, even ẹgbọn dey collect DND Bàbá wọn E sure for me, my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum because they sabi say I be idán Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again) Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND (P, P)
Writer(s): Divine Ikubor, Peace Emmanuel Oredope, Kehinde Adeoye Kassim, Taiwo Temilade Kassim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out