album cover
Okay
5474
Pop
Okay è stato pubblicato il 25 novembre 2022 da Ruhdee Distributed By BIMZZ MEDIA come parte dell'album Okay - Single
album cover
Data di uscita25 novembre 2022
EtichettaRuhdee Distributed By BIMZZ MEDIA
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM117

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
Sebere
Ahn, how far
Sebere don don don don
[Chorus]
So I say okay
I like the way you dey feel my vibes sing back like Obey (You sing back like Obesere)
Ootọ ni pe ewuro bitter (Bitter)
Ṣebi ẹ mọ ibi ti mo ti wa o (Tiwa o)
Sey we no dey settle for less (For less)
Na why I carry my guitar o, yeh
Emi lọmọ tẹ fipa o
Loud ma yatọ si cigar o
Now the boy dey dropu correct
Them start to dey dance to my tungba o
[Verse 1]
Observation no be offence
Them think say me ah don forget
But if them come dem go collect
I say observation no be offence
Them think say me ah don forget
But if them come dem go collect
[Verse 2]
If you don't get it and you dunno
I was born ready, man ah born dope
Every damn city, orin mi l'ọn jo
Ma lọ slọgọdọ, don't slow
[Verse 3]
Ọmọ Igbo lo ni kedu kodi
Cus me I get able Godi
Wọn binu mi tori mo carry body gan-an naa o
Ye o, karaye ma lọ ti t'emi ro rara o
Mo dun bi Choco Milo brother o
Ta lo sọ pe ki n ma tingasa o
[Verse 4]
To ba mọ bi mo ṣe bẹrẹ o
Wa yin Ọlọrun lara mi
Na because say I no relent
If you do me bad man me ah revenge o o
[Chorus]
So I say okay
I like the way you dey feel my vibes sing back like Obey (You sing back like Obesere)
Ootọ ni pe ewuro bitter (Bitter)
Ṣebi ẹ mọ ibi ti mo ti wa o (Tiwa o)
Sey we no dey settle for less (For less)
Na why I carry my guitar o, yeh
Emi lọmọ tẹ fipa o
Loud ma yatọ si cigar o
Now the boy dey dropu correct
Them start to dey dance to my tungba o
[Outro]
To ba mọ bi mo ṣe bẹrẹ o
Wa yin Ọlọrun lara mi
Na because say I no relent
If you do me bad man me ah revenge o o
Ma jẹ k'ọn ri mi mu
Wọn fẹ da mi duro
As I dey do my do
Written by: Olanrewaju Demilade Israel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...