Testi

Ahn ahn ahn Yea Pawa pawa Tekno, na na na Bobo (Sele B) Sometimes I wan high all night Some nights I wan dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola Baby girl me I swear I can't lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer Ifeoma, Ifeoma I no go do you casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma, Ifeoma Don't let the emotions take over Don't tell me our thing is ova ova See I go burn very hot like fire fire, fire fire Burn hotter than volcano yeah (Fire fire love like fire) (Your love dey carry, like ommaya) See I go burn very hot like fire fire, fire fire Burn hotter than volcano yeah (Fire fire love like fire) No let them confuse you, maya maya oh Me never go let you go If you see they go ndjagba you Ifeoma see they want you to make pack'n go Araba could dey dey No the hear them talk If you hear them you're go run their mouth oh Run their smelling mouth Jalousy jalousy oh Jalousy oh oh oh Why a man want another man for him Them jalousy that I'm deeping love What you want put sand for my garri oh Why you want put sand jo jo Ifeoma, Ifeoma I no go do you casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma, Ifeoma Don't let the emotions take over Don't tell me our thing is ova ova See I go burn very hot like fire fire, fire fire Burn hotter than volcano yeah (Fire fire love like fire) (Your love dey carry, like ommaya) See I go burn very hot like fire fire, fire fire Burn hotter than volcano yeah (Fire fire love like fire) (Your love dey carry, like ommaya) Man don't radada ah No put me for bagaria Abeg oh (Craze, craze, craze) Man don't radada ah Biko Say bad man tell her biko Abeg oh Ifeoma, Ifeoma I no go do you casanova If you leave my own is over Only me and you my baby Ifeoma, Ifeoma Don't let the emotions take over Don't tell me our thing is ova Yeah, yeah Bobo oo
Writer(s): Fatilen Biam Jr, Udoka Oku Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out