album cover
Healer
6
Afro-Beat
Healer è stato pubblicato il 29 gennaio 2024 da 6453355 Records DK come parte dell'album Healer - Single
album cover
Data di uscita29 gennaio 2024
Etichetta6453355 Records DK
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM47

Testi

I no go carry evil face you
Bad man no dey two
Anything wey do me
I dey carry'am go to jesu
Be my healer
When i call on you
Every day, day
Bring my Rezler
Make I burn up my ABJ
Cos'You no know where I focus
My own hustle
My niggis wey dey there
Dem dey hole nozzle
Point that thing make you get double
Uuuuh
I getti fire now wey no go kwench
Double my hustle I want the Bentley
I grind TDB to leave the trenches
Cos I lack shoulder, and I lack muller
So 'oh my lord o
Telli me something
How I want take dey now
Bring my Claro
Something inside there
Dey make me Colo
So 'oh my lord ohh
Telli me something
How I want take dey now
Bring my Claro
Something inside there
Dey make me Colo
Written by: God'swill Chimaram Igwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...