album cover
Ready
334
Afro-Beat
Ready è stato pubblicato il 3 luglio 2025 da 6453355 Records DK come parte dell'album Ready - Single
album cover
Data di uscita3 luglio 2025
Etichetta6453355 Records DK
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Video musicale

Video musicale

Testi

Are you ready
Talking to you
Are you ready
Come my shodie
¿Cómo estás listo?
My lady
Ah no wan to dey do
Laka dis laka dat
Till I shoot
Till I shoot my karrat
Knack gwalamo
Till my leg paralyze
No one can
Cheat on my peace
Till I die
Make them see
Say am coming with vibe
And the energy
No one can kill
Make them stand up
And see
Say na me dey run am
From this rumuokoro
And I no dey borrow
And I no dey borrow
And I no dey borrow
Na why dem dey call me
Chief Awolowo
And Morocco
Na voloco
Wey dey burst
My logo
Oh no
Slowmo
Seaman dey shark
I go chop my dodo
Azikoro I no go go
Cos I swear when e drop
Men you fit somersault
Fit somersault
While I fix up my shorts
Fix up my shorts
When there's no one to shout
No one to talk
No one to call
Cos I'm home and abroad
Tell the lady wey dey slay
Make them bring
Beast to suck
If them bring
Breast to suck
Say wahlai
Them go chop
All of my men
No dey dull
Cos we hate trauma
Drink panadol
Make my head
No hot
So na who go
Roll up my joy
Make my blood
No rise
Oh mah God
I feel high
For this bread
I fit die
Make them see
Say am coming with vibe
And the energy
No one can kill
Make them stand up
And see
Say na me dey run am
From this rumuokoro
And I no dey borrow
And I no dey borrow
And I no dey borrow
Na why dem call chief Awolowo
Na freestyle
I use start
With a pocket
Full of money but
Omo I looseguard
For instance
Not Insta
By this time
I'm seeing no enemy
Oluwa cover me
Cover my life
With a fantasy
I'm a destiny
So I no fit see
Shege
Everyday is a pay day
Oh mah dede
It's a pay day
Everyday is a pay day
Oh mah dede
It's a pay day
Everyday is a pay day
Oh mah dede
It's a pay day
Everyday is a pay day
Oh mah dede
It's a pay day
Everyday is a pay day
Are you ready
Talking to you
Are you ready
Higher higher
Higher dance
With my angels
Higher dance
With the leafs
And fill you lips
In these presence
Free mind
Take my bottle
With spirit
Make we shekwe
Ahh shekwe
I've gad no money
In my pocket
But feel high
Is what i'm feeling
And my body
E dey shiver
How can
Written by: God'swill Chimaram Igwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...