album cover
NOW I KNOW
album cover
00:00
00:10
00:15
00:25
00:30
00:35
00:40
00:55
01:00
01:05
01:15
01:20
01:25
01:50
01:55
02:00
02:05
02:25
00:00
02:36
Ultimi 7 giorni
NOW I KNOW è stata scoperta più frequentemente a circa 1 minuti dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Testi

[Verse 1]
All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost 'cause I wan feed family
Inside my heart so dark, but my face e no dey show
I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle, o
Do 99 but I no do 1, still, it's not enough
[Chorus]
Na now, I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
[Verse 2]
I dey move like Messi when he dey for Barcelo'
E get as God go bless person dem go talk say na devil, o
Me I no dey ask for favor, small time, they go talk, say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold
Many battles I dey fight, but regardless, I'm steady on the road
Keep my guy Crayon safe for me, naim I tell Solo
[Chorus]
Na now, I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
Na now, I know who dey for me
All those I love turned enemies
Na now, I know who dey for me
All those I trust turned enemies
Written by: Adeyinka Bankole, David Biral, Denzel Baptiste, Divine Ikubor, Oredope Peace
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...