album cover
Skin
4585
Music
Skin è stato pubblicato il 13 dicembre 2024 da The Heavenly Wave Music come parte dell'album Skin - Single
album cover
Data di uscita13 dicembre 2024
EtichettaThe Heavenly Wave Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM74

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Reechdee
Reechdee
Performer
Braimoh Darlington
Braimoh Darlington
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adam Relf
Adam Relf
Songwriter
Oliver Marson
Oliver Marson
Songwriter
Isaac Howlett
Isaac Howlett
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rhedi
Rhedi
Producer

Testi

[Chorus]
I for like to deeey ur skin
But u don't like to dooo such thing
Paramboz sef don dey find person
All the things u see the divine blessings
[Chorus]
Wetin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay?
So wetin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay
Hey
[Verse 1]
Hmmmmm
Drop my song burst their speakers
If the kele wan try me na distance
Dirty mind wan stay my white polo
Cut my dread bolo
[Verse 2]
Gyal I wanna teach for ur school
Girl the way u move dejavu
Wine am golongo hey skubidu
Me I want to
[Chorus]
I for like to deeey ur skin
But u don't like to dooo such thing
Paramboz sef don dey find person
All the things u see the divine blessings
[Chorus]
Wetin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay?
So wetin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay
Written by: Adam Relf, Isaac Howlett, Oliver Marson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...