album cover
Temptations
207
Worldbeat
Temptations è stato pubblicato il 15 maggio 2025 da CiDAR Africa come parte dell'album Signs & Temptations - Single
album cover
Data di uscita15 maggio 2025
EtichettaCiDAR Africa
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Mikrane
Mikrane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lateef Iretioluwa
Lateef Iretioluwa
Composer
Itunuoluwa Adepitan
Itunuoluwa Adepitan
Composer
Miracle Ngaju
Miracle Ngaju
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Latif
Latif
Producer
Hightunex
Hightunex
Producer

Testi

Share me location
I no go cast am my g
In the occasion 15 bottles of VSOP
And the girls dem ah bad I know
Ki sapa ma so pe marry me
Temptations for mi left and right
Dark shades on no fi block my shine
Ah Till the early morning
Babcock girl and she likey Molly
Eye blurry and we order more drinks
Dark shades on can’t tell me nothing
Bounce it till the morning
Up on night no sleeping on me
Dark shades on can’t tell me nothing
That figure wey dey mess e my timeline
As I dey
Na em I Jam e one Kele
Tell me her name na Sade
Say she dey stay for ikate
And her energy na money
Give me one and only
She go give me proper loving
If I buy am new zanoti
Share me the location
I no go cast am my g
In the occasion 15 bottles of VSOP
And the girls dem ah bad I know
Ki sapa ma so pe marry me
Temptations for me left and right
Dark shades on no fi stop my shine
Ah Till the early morning
Babcock girl and she likey Molly
Eye blurry and we order more drinks
Dark shades on can’t tell me nothing
Bounce it till the morning
Up on night no sleeping on me
Dark shades on can’t tell me nothing
That figure wey dey mess e my timeline
That figure wey dey mess e my timeline
9 figure wey dey keep all night
Show me some love
All it take is e one night
Sunmo mi jor my lady fionaaaa.
Written by: Itunuoluwa Adepitan, Lateef Iretioluwa, Miracle Ngaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...