album cover
Higher Power
album cover
Higher Power è stato pubblicato il 14 ottobre 2025 da Musiq Bank (Brown Joel) come parte dell'album High Spirit
14 ottobre 2025
EtichettaMusiq Bank (Brown Joel)
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

[Intro]
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher power dey process on G, mmmmh
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher powers dey process on G
[Chorus]
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher power dey process on G, mmmmh
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher powers dey process on G
[Verse 1]
Say na my mama dey pray for me
Pastor pray for me
Ori ori o
Olajumọkẹ dey pray for me
Weytin I dey find I dey manifest my money
Wetin you dey find o le ri ẹni, ko s'ẹlomi
[Verse 2]
Say na my mama dey pray for me
Pastor pray for me
Ori ori o
Olajumọkẹ dey pray for me
Wetin I dey find I dey manifest my money
Wetin you dey find o le ri ẹni, ko s'ẹlomi
[Verse 3]
Na afa nna na nwa ya na mmou nso
Steady pon the road and I still dey bọṣọ
Making pepper on a roll, atarado ṣọmbọ
With the pretty pretty girls dem dey call me bọbọ
Cause my money longo
Another occupation
Any town you see wey dey red na we dey paint am
Many losses I don count for this my journey
No be otumopo say I dey win, I dey win, I dey win, I dey win, I dey win, I dey win, I dey win, I dey win, I dey win
[Chorus]
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher power dey process on G, mmmmh
Ahhhhnnn ahnnnn ahnn
I open my mouth I declare and speak
Higher powers dey process on -
Written by: Favour Brown Agubosim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...