album cover
a$apu
392
Alternative
a$apu è stato pubblicato il 19 agosto 2026 da japtain cack records come parte dell'album agbero mu$ic
album cover
Data di uscita19 agosto 2026
Etichettajaptain cack records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM141

Crediti

PERFORMING ARTISTS
ARTSALGHUL
ARTSALGHUL
Performer
abiodun olabiyi
abiodun olabiyi
Vocals
Ademola Abiodun Olamilekan
Ademola Abiodun Olamilekan
Dialogue
COMPOSITION & LYRICS
abiodun olabiyi
abiodun olabiyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ARTSALGHUL
ARTSALGHUL
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer

Testi

[Verse 1]
Yeh, yeh
I wan commot for the gutter
Wetin dem dey talk no dey bother me
I get maye for Australia
Every night and day I dey bomb lappy
I just dey run from sapa
Make Oluwa blessing cover me
So I just dey for my bedroom where I dey run my p
[Chorus]
O ya gimme update (A$apu)
I get lappy (A$apu)
I dey my lane (A$apu)
Running my p (A$apu)
I wan dey flex (A$apu)
Jolly jolly (A$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap (A$apu)
O ya gimme update (A$apu)
I get lappy (A$apu)
I dey my lane (A$apu)
Running my p (A$apu)
I wan dey flex (A$apu)
Jolly jolly (A$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap
[Verse 2]
Yeh
For the club I dey clear the table
You know my God is able
Me I don chop the benefits
Yeh, my client na disable
Chilling in the back of the Mercedes
Pouring water on my enemies
For the club, na Casamigos we dey sip
No be Heineken
O n cho
Me and my amapiano baddies turn up the party
Ṣa'gbo
Say make dem give me the cana and mix am with bakky
Uhn ah, I no be Wizzy
Na for here I go jogodo
Uhn yahhh, just dey plizzy
Your girl na olosho
[Verse 3]
She dey link up to suck (One more)
I put my kids in her butt (One more)
That shima wey you dey trust (One more)
She dey for here, I dey thrust (One more)
My kondo na heaven
She dey on her knees, I'm her god
Blowjob got me up in space
I dey feel like Elon Musk
Mi o gbọ paaaa
[Verse 4]
I wan commot for the gutter
Wetin dem dey talk no dey bother me
I get maye for Australia
Every night and day I dey bomb lappy
I just dey run from sapa
Make Oluwa blessing cover me
So I just dey for my bedroom where I dey run my p
[Chorus]
O ya gimme update (A$apu)
I get lappy (A$apu)
I dey my lane (A$apu)
Running my p (A$apu)
I wan dey flex (A$apu)
Jolly jolly (A$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap (A$apu)
O ya gimme update (A$apu)
I get lappy (A$apu)
I dey my lane (A$apu)
Running my p (A$apu)
I wan dey flex (A$apu)
Jolly jolly (A$apu)
I dey with your kele oni idi inla, she making it clap (A$apu)
Written by: abiodun olabiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...