album cover
supahero
album cover
supahero è stato pubblicato il 14 agosto 2026 da Obafunshy Records come parte dell'album SUPAHERO
14 agosto 2026
EtichettaObafunshy Records
LinguaEnglish
BPM96
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

When you dey in danger
Carry your phone dey play my record (eh eh)
Na me dey give them tension
I no be Tenski but I fit come save ya (eh eh)
Early morning when I wake up
Count my blessings, I steady dey thank God (eh eh)
Many times, I go lock up
But other times, I dey reason to japa
I reason to run away
Many things I don see for my way
Na the gbedu carry me trabaye
Away-ay oh eh, iyeh
Mi o le sh'alaye
Na God dey carry me trabaye
Shower all the blessings on my head
Away-ay oh eh, yeah
So, kini won sọ? Kil'ọn sọ
Make all of them fashi o
Melo ni mo fẹ kọ? Ti mo fẹ sọ
Till una go call me "daddy yo"
Wey I drop "Hello, World", I give you "Takeoff" o
I feel like a superhero
Nobody know
Na me sabi my alter egos (iyeh eh)
Now, I'm feeling like I be the king, the number one (number one)
Tell me when dem go gree say na me be baba wọn (baba wọn)
Fly like an eagle, I dey feel like Machala
Woh woh woah woh
Mi o le sh'alaye, nah nah
Oh no
I reason to run away
Many things I don see for my way
Na the gbedu carry me trabaye
Away-ay oh eh, iyeh
Mi o le sh'alaye
Na God dey carry me trabaye
Shower all the blessings on my head
Away-ay oh eh, yeah
So, kini won sọ? Kil'ọn sọ
Make all of them fashi o
Melo ni mo fẹ kọ? Ti mo fẹ sọ
Till una go call me "daddy yo"
Wey I drop "Hello, World", I give you "Takeoff" o
I feel like a superhero
Nobody know
Na me sabi my alter egos (iyeh eh)
(Kini won sọ? Kil'ọn sọ)
(Make all of them fashi o)
(Melo ni mo fẹ kọ? Ti mo fẹ sọ)
(Till una go call me "daddy yo")
(Wey I drop "Hello, World", I give you "Takeoff" o)
(I feel like a superhero)
(Nobody know, na me sabi my alter egos)
Written by: Falil Ayodeji Adesope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...