album cover
away
album cover
away è stato pubblicato il 14 agosto 2026 da Obafunshy Records come parte dell'album SUPAHERO
Data di uscita14 agosto 2026
EtichettaObafunshy Records
LinguaEnglish
BPM104
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

As I dey work, as I dey pray
Make Baba con bless my way
As the money don enter, make I spoil my mama and papa
Look out the window, see the sun shine on a brand new day
Cos I know my life is about to change, eh
As I dey see you, eh
I dey happy today
We go dey jollie today
Make the gbedu come take me away
As I dey see you, eh
Me I dey happy today
Everybody, move your body
Make the gbedu take you away (oh woah)
(Away, away-way) away
(Away, away-way) away
(Away, away-way) make e come take me away, oh woah
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way) away away, yeah
(Away, away-way) make dem come take me away
(Away, away-way)
Oya, jo kin jo (jo jo)
Sha maa wo mi o
Bi mo shey'n gazo l'oni o
E shaa ma wo mi o, ehen
Gọngọ asọ
No matter the condition
The gbedu no need permission
E go enter your body, so mi so
As I dey see you, eh
I dey happy today
We go dey jollie today
Make the gbedu come take me away
As I dey see you, eh
Me I dey happy today
Everybody, move your body, make the gbedu take you away (oh woah)
(Away, away-way) away
(Away, away-way) away
(Away, away-way) make e come take me away, oh woah
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way) away away, yeah
(Away, away-way) make dem come take me away
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way)
(Away, away-way) away away, yeah
(Away, away-way) make dem come take me away
(Away, away-way)
Written by: Falil Ayodeji Adesope

Loading...