album cover

Criticize

276Music2026
album cover
Criticize è stato pubblicato il 21 agosto 2026 da Angela Okorie come parte dell'album Criticize - Single
Data di uscita21 agosto 2026
EtichettaAngela Okorie
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Legit queen
Clear road o
Prepare your testimony
Before you go to sleep and wake in the morning,
Prefare to Dey beg abeg abeg in the hustle, the hustle no Dey two
Na grace aje
Settle friends if e funny
Before you go to street and play with your money.
Prepare to be the best in the balling
The market no Dey two
Na game aje
People criticize eee
As you Dey blow people critize eee
As you Dey grow people criticize ee
As you Dey glow people criticize ee (2x)
So make you wear your shoulder pad
Make you raise your head up high
Dey buga dey dagbana
Cause you don do well for your self
Repeat 2x
Kribembem Chakam
Anything wey you do dem go check am
Take photo dem Dey wait to chakam
Dey go Dey study monetize your life
If no be God Dey for don chopu me like cannibal
But dem know no say I be wild animal
For this life I will never Baki down
Never never never
People criticize ee
As you Dey grow people criticize ee
As you Dey glow people criticize ee
Repeat 2x
So make you wear your shoulder pad
Make you raise your head up high
Dey buga dey dagbana
Cause you don do well for your self
Repeat 2x
Chakam
Anything wey you do dem go check am
Take photo dem Dey wait to Chakam
Dem go Dey study monetize your life
Written by: Angela Okorie

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...