歌詞

Haa!! Odia Kola... boy He! 6am I don carry bag enter park I be like novice,courage sabi road I dey im back With a big dream like say na to sleep be my hubby Plenty gallop dey for road,I only pray to be lucky Mama don pray for me, father don swear for me Shout out to the street soldiers, dey are always there for me Nkechi dey her shop now, na curse she dey lay on me Her bag I carry travel, na credit I no pay money So my sis called me for school, dey pursue am She don wear leggins now, all the boys dey pursue am She don carry belle now, and my father don disown her She be trumpet, I hear say all the boys been dey blow her My junior brother too, I hear say SARS hold am E no gree write waec, say all im mates dey for Holland Dem don buy am lappy, buy am iphone, e don dey press Rat wey follow lizard enter rain,now e don dey wet Me too I dey Eko, na under bridge I dey stay Person wey I find come, no dey pick my call again So much problems for my head, I don dey think to carry gun My guy said he has a solution, na weed im carry come (Am a graduate with a BSc am on the street. If you are with a school bag working around in Lagos, You are not wearing secondary school Uniform, we know you, you are homeless) Haa, hmm So much problems, Emeka si n' okoto karikwa Owuite biara anyi mgbalu, anum n' oyikwa cardigan Mgbe nna etonite, echem n' uwa bu rice and beans Life is funny, odebe ihu ka Mr Bean Ebuka secondary, Ebuka nwere A1 Ebuka ga eme ofuma, Ebuka would be great man First position na Ebuka dika 5 and 6 Ebuka's future is assured from what I see University first class, nke anwu bunu sure bet Shook hands with the VC, mbosi ome defense It was obvious and clear, Ebuka has the world to rule One lecturer gwa ya I wish you are my son na mmahadum Fast forward, 5 years, Ebuka ke way Ibugo lawyer, doctor ka ina-aru n' airway? Osim parkia. okoto karikwa I still dey labor market, nwanne cholum 5 kpa haa (I will say it again, If you are with a school bag working around in Lagos, You are not wearing secondary school Uniform, we know you, you are homeless) How much can you boast of now I mean search your pocket, Search yourself very well, and tell me how much you can drop here now My money is at home (You see)
Writer(s): Victor Chinonso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out