ミュージックビデオ

ミュージックビデオ

クレジット

PERFORMING ARTISTS
Saut
Saut
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Saut
Saut
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ViceBeatzMaker
ViceBeatzMaker
Producer

歌詞

Sautil yahn yahn
Ko gbe last aaahn yo oh u
One thing or the other
Human beings go dey pursue
No be that one wey be order
No be that one wey dem force you
Before you take a journey
You must to get a reason
Before I pick this music
Omo I know the reason
I gettie aims and objectives
And I no go stop till I get it
I want to collect awards
Me sef want to dey endorsed
Eeehn eeehn
Tan baa n pi n re
Mo ma tewo
For everything
I dey thank God
I no dey walkie with escort
But everyday I dey wake up
To baa tu n tooro
Waa n lo fewo
But kilo maa je
Ko le jebo
Talent just dey waste
Make them help us
Ba shey korin to
Ko so sponsor
Aaahn aaahn aaahn
Yeah oh
Eee yeah yeah...
Ti n ba ti jabo
Mo maa rise
Won buwa tori a toro rice
Don\'t you ever look into my eyes
Nnkan toju ri
O ti to ko muwa blind
Ilakaka wa o ni jasofo
To ba ma yiwo
Ko ya ja sogo
All because of money wey we wan chase
Ko ma lo dipe
A ma jabo lori staircase
Omo boys dey for street wey dey suffer
Wogbo n le
Shomo ye sticks melo taa n fa
All because they wanna clear the pain
Talent just dey waste
Paa shi walaye
Omo na grace
Waa n ni
Iwo mafo
Lamba lamba
I dey with you
Iro ni won paa
Naso dem go talk
Titi to maa jabole
If you no use your upper
Tan baa n pi n re
Mo ma tewo
For everything
I dey thank God
I no dey walkie with escort
But everyday I dey wake up
To baa tu n tooro
Waa n lo fewo
But kilo maa je
Ko le jebo
Talent just dey waste
Make them help us
Ba shey korin to
Ko so sponsor
Aaahn aaahn aaahn
Yeah oh
Eee yeah yeah...
Written by: Saut
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...