クレジット

PERFORMING ARTISTS
Saut
Saut
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kolade Ayobosede
Kolade Ayobosede
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Teeser
Teeser
Producer
Thasoundz
Thasoundz
Producer

歌詞

(In my head, in my head)
Ouuu hu ye ye, ye ye
In my, in my head
In my, in my head
Mmmmn mmmn mmn mmn mmn
(Let's go)
Kai! Na your cross
Try, make you roju
Chai! I no fit talk
Things, that I have been through
Dem go wan know what's up
But dem no get solution
And me I no fit pressure no one
So me carry my matter to God
(Ye eh eh)
Can't hold it anymore
Me only love people wey show me love
For when e soft and when e tough
I see the love, it's not enough
If I don't love myself first
I no be pastor but brethren
Wetin life show me na pepper
Gat me delusional like
I'm on my way
E dey do me to runaway
As nobody fit share my pain
Omo me I no do again
But it's all in my head
Because me no fit run away
Omo me I gats face my fears
Omo me I gats chest am
I'm on my way
E dey do me to runaway
As nobody fit share my pain
Omo me I no do again
But it's all in my head
Because me no fit run away
Omo me I gats face my fears
Omo me I gats chest am
(Mmmn) I no fit run now
But make I no lie, my energy dey run down
How I wan knockout my enemy with one sound
Joor give me banger wey go runtown
(Yeeh) To ma mu wo n jo dada
(Mmmn) Omo eru ma to doba
E go clear for their eye
Cause I ready to fight till I die
No running
Ti ko ba n showo ki lo ka n mi
Agbo mi tu n ti ta di seyin
Now I'm on zero worries
Cause when i'ma come back (come back stronger)
What doesn't kill a man (make him stronger)
Alubarika for my brothers
Make our bothers follow border go
I'm on my way
E dey do me to runaway
As nobody fit share my pain
Omo me I no do again
But it's all in my head
Because me no fit run away
Omo me I gats face my fears
Omo me I gats chest am
I'm on my way
E dey do me to runaway
As nobody fit share my pain
Omo me I no do again
But it's all in my head
Because me no fit run away
Omo me I gats face my fears
Omo me I gats chest am
(I'm on my way!)
(Innit!)
Written by: Kolade Ayobosede
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...