歌詞

Ey, ey, ey, ey, ey, ey Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn Kill person for there Oh, what she go chop? (Chillz made it) Oh, baby dey kpai (Ah!) Na so dem dey do (oh no, no-no) Pack everybody like sardine (sardine) We dey gallivant up and down Forget say body no be machine (say body no be machine) All the tax wey we generate (oh no-no) Why the cash no dey circulate? And when we start to calculate Everybody come dey agitate Ojota, o wa oh, oh- Owa o, o wa Agege, o wa oh Owa o, o wa Ojota o, o wa Owa o, o wa Agege, o wa Owa o, o wa Give me mineral, pass me the Gala Hustle critical, we no fit retire O jo cinema E don turn wahala Many animal dey put on agbada I get medicine, wey dey cure anything E dey cure poverty Bring prosperity Many things (many things) Many things (many things) Everyday, we dey see many things Because it's a critical reaction Kai, my country no get formation Olohun, for your information Population dey for prostitution I say dem mama, dem papa, dem dey cry (oh no) Dem no know how pikin dey kpai Money no dey, he dey drink kai-kai Kai, haba, baba na Ojota, o wa oh-oh-oh Owa o, o wa (dem dey kill person) Agege, o wa Owa o, o wa Ojota (Ojota o), o wa Owa o, o wa (owa, o wa oh-oh, eh) Agege, o wa (oh lo-lo-lo) Owa o, owa (eh, ye, ye, ye-ye-ye-ye) Give me mineral, pass me the Gala See, I know Sikira, she don hustle tire The way she dey work, suppose wear designer But, she no be baller, she no know Dybala I talk my own, I don dey go Conductor own, he stop for road o You get money, you chop alone You run belle, you purge alone o Why you no give me change? I para (chei! Dem dey do us ojoro o) I curse the driver, I tell conductor say waka (dem dey do us ojoro o) Stop the motor, I need to come down, I tire (dem dey do us ojoro o) Poto-poto, everything e scatter We dey face wahala (dem dey do us ojoro o) Ojota, o wa Owa o, o wa (owa, owa ooh) Agege, o wa Owa o, owa (owa, owa se e) Ojota, o wa Owa o, o wa Agege, o wa Owa o, o wa
Writer(s): Unknown Composer Author, Folarinde Falana, Kelechukwu Augustine Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out