album cover
Pressure
album cover
Pressureは、アルバム『{albumName}』の一部として2025年2月26日にPG Records Ent LimitedによりリリースされましたPressure - Single
アルバムPressure - Single
2025年2月26日
レーベルPG Records Ent Limited
言語English
BPM148
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー

歌詞

[Chorus]
Pressure
I no dey look, no dey see anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything, thing
[Verse 1]
Take it easy on me
I no dey stress make you pardon me, uhmm
Tell me wetin you need
No need your love or your company
I'm upset inside
The way you dey my mind
I no fit comprise
Things you do for me
[Chorus]
Pressure
I no dey look, no dey see anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything, thing
[Verse 2]
Please don't block my way
All of the things that you do to me
I no fit cry na to run my race
And melody na my company
Take a liquor from my counter
Take some smoke, take some shots
Take away my thoughts from depression
And let me be alone from my stress and all my
[Chorus]
Pressure
I no dey look, no dey see anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on anything wey fit put me for pressure
I no dey drink, no dey smoke anything, thing
[Outro]

Written by: Olaolu Emmanuel Abidemi, Ugochi Lydia Onuoha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...