クレジット
COMPOSITION & LYRICS
Isaac Chukwuma
Songwriter
Alabi Peace
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Buller Beat
Producer
歌詞
(Odummor)
All i want is one girl tonight
(Odummor )
How much i go pay eyyyy?
When we done party'n tonight, yeah yeah
Naked girls go dey eyyy, where i deyyy, for my side oh
Wey you girl who carry this nyanch give you?
I don dey with my guys just dey look you
Follow me je, jejely make we go
I no go mind chop wetin God give you
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
E dey shake oh, e dey shake oh
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
Make you showcase oh, that your waist oh
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
E dey shake oh, e dey shake oh
Omo you dey burst e my radar
Morimiwu, my bololo dadaa ah
Girl you too sweet like fanta
Body hot like fire, baby wagba dollar
Say she never seen a guy like me (Mmm hmm)
Body so divine skin tight like this (Mmm hmm mm)
Girlie follow me like say na you wey carry my peace
Kilode, undress me i rest my case
Wey you girl who carry this nyanch give you?
I don dey with my guys just dey look you
Follow me je, jejely make we go
I no go mind chop wetin God give you
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
E dey shake oh, e dey shake oh
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
Make you showcase oh, that your waist oh
Agege girl
Come tell me wetin dey your bodyyy, tonight yeah
E dey shake oh, e dey shake oh
E dey shake oh, e dey shake oh
Wagba dollar
Written by: Alabi Peace, Isaac Chukwuma