クレジット

PERFORMING ARTISTS
Marathon
Marathon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Isaac Chukwunma
Isaac Chukwunma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Buller Beat
Buller Beat
Producer

歌詞

Odummor
I no sabi beg person for something e dey tire me oh
I know many times wey me i dey grind i no see money oh
Na just my nigas and my baby girl wey dey pamper me oh
When the road e rough many people go disappear one minute
I dey do my things oh
Hold on
Keep your advice oh
No go call police oh
Which kind life be this oh whoa whoa
Odum odum odumor whao whao whao
Zero talk just win
When money talks no one checks the grammar
With my Amg I no need talk rara
Na why I dey hustle everyday make I no see stress for life
I'm so tough my spirit e never tire
Them talk my matter tire
But I still dey collect wire on a steadily
I no sabi beg, person for something e dey tire me oh
I know many times, wey me i dey grind i no see money oh
Na just my nigas and my baby girl wey dey pamper me oh
When the road e rough many people go disappear one minute
I dey do my things oh
Hold on
Keep your advice oh
No go call police oh
Which kind life be this oh whoa whoa
Odum odum odumor whao whao whao
Zero talks just win
When money talks no one checks the grammar
With my Amg i no need talk rara
Written by: Isaac Chukwunma
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...