クレジット
PERFORMING ARTISTS
King Tboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Utieyin Moses Tuoyo
Songwriter
歌詞
I Dey make dem mezebu (oh no)
Rhythm I dey give theme for belle full (oshey)
Me light it up like ah candle (oh no)
So tell me wetin I can't do (can't do)
Say this one no be story o
I Dey pray I dey give God the glory o (glory oh)
Life of ah gangster
Badman ah rasta
Spiritually healing them like say am ah pastor
Diallo Diallo
Man ah top striker call me ighalo
I take the lead now all of them follow
Ogbeni sare make you call me carol (carol)
Yaro man ah top striker call me ighalo
I take the lead now all of them follow
And all my ex them calling my phone (my phone)
Back in the days when the boy no get raba
Who I won dey tell this kind matter wey no kala
Steady money dey on my mind
Pressure come dey tie come dey tie the man down again
Eh my body come dey tempt me
Even abena self come dey wine me
I be bad boy from the old time days (from the old time days)
We get the rhythm wey dey make them craze (wey dey make them craze)
This kind of thing king tb tell them (tell them)
Diallo Diallo
Man ah top striker call me ighalo
I take the lead now all of them follow
Ogbeni sare make you call me carol (carol)
Yaro man ah top striker call me ighalo
I take the lead now all of them follow
And all my ex them calling my phone (my phone)
Give me chance you know nah pulla boy
Different style even akwaaba
Them go chop am like is wankey
This one no be child's play
Anytime I pull up with my jiggy them dey fante
Say they want a brother man down
Take my crown
Swim around mi enemies you no fit see me drown
Say this one no be story o
I Dey pray I dey give God the glory o (glory oh)
Them dey chop me like turkey o
From the hood down to ikoyi
Diallo Diallo
Man ah top striker call me ighalo
I take the lead now all of them follow
Ogbeni sare make you call me carol (carol)
Written by: Utieyin Moses Tuoyo