クレジット

COMPOSITION & LYRICS
Utieyin Moses Tuoyo
Utieyin Moses Tuoyo
Songwriter

歌詞

Alhamdulillah for the good days
And even in my bad days
Some get food for they cannot eat
I get life and I still dey breathe
Many things wey dey my medula
And I dey try food for table now
It is what it is
Lori ti ti e
I just wanna stable
And that is why I hustle me na paperchaser
Everyday nah jammer jammer people call me craze man
But man ah humble
Sometimes I lost mood
Steady in my feelings when nobody come true
Say nobody like me
We no dey compete
Na why you see me praying in the morning like this
But man I'm on peace, I no want your gist
Eledumare nah e compose my steeze
Omo I dey pray for better days ahead
Better days ahead
Better days ahead o
Omo I dey pray for better days ahead, make I dey go ahead ahead
Make my enemies no bring me head to head o
Bring the better days for my doormot o
Make dey no go say make I comot o
Na my best life I won live, believe
Give me rabbar
Pounds and dollar dollar
Wey pass them otedola
Give me rabbar
Pounds and dollar dollar
Wey pass them otedola
I say wis ko lo wis ka
Pass me the rizzler
Fly me to Ibiza ooo
Pulla
Say wis ko lo wi wi
Pass me the ri ri
Fly me ibiza
Omo I dey pray for better days ahead
Better days ahead
Better days ahead o
Omo I dey pray for better days ahead, make I dey go ahead ahead
Make my enemies no bring me head to head o
Written by: Utieyin Moses Tuoyo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...