가사

It's Kel P vibes Red Eye-ye-ye It's Victor AD na-na-na, yeah Spiritual Ah! Small boy, small boy When you call out on the beat, omo na biggie man Rough boy, rough boy You suppose know say Warri dey the back of the biggie man Hard boy, hard boy So when it comes to the flow, I say omo na Jiggy man No vex, no vex 'Cause when you see the red eye, just know say na para man Dem no know my story No know my story, eh-eh-eh Dem only know the glory Dem only know the glory, eh-eh-eh Nobody holy Nobody holy, eh-eh-eh So no dey talk about Karma like say you self never para If na wahala dem want, make dem talk If na justice dem want, make dem talk If na peace wey dem want, make dem talk Anything wey dem want, make dem talk We no dey fear nothing, eh-eh-eh Na dem go call out something o, eh-eh Omo say we no dey fear nothing o, eh-eh Na dem go call out something o, eh-eh Oya, go ask about me eh Eh! Dem think say dem stubborn But I go show dem say my guys say we stubborn pass dem o Dem think say them wise And I go show dem say for here their wiseness na foolishness And ten goals to nothing And ten goals to nothing Hope say you dey count the score Otedola with the money Otedola with the money I will always secure the bars Small boy, small boy When you call out on the beat, omo na biggie man Rough boy, rough boy You suppose know say Warri dey the back of the biggie man Hard boy, hard boy So when it comes to the flow, I say omo na Jiggy man No vex, no vex 'Cause when you see the red eye, just know say na para man If na wahala dem want, make dem talk If na justice dem want, make dem talk If na peace wey dem want, make dem talk Anything wey dem want, make dem talk We no dey fear nothing o, eh-eh Dem-dem go call out something o, eh-eh Omo say we no dey fear nothing o, eh-eh Na dem go call out something o, eh-eh Oya go ask about me, eh Dem no know my story No know my story, eh-eh-eh Dem only know the glory Dem only know the glory, eh-eh-eh Nobody holy Nobody holy, eh-eh-eh So no dey talk about Karma like say you self never para
Writer(s): Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out