뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Victor Adere
Victor Adere
실연자
작곡 및 작사
Victor AD
Victor AD
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kulboy
Kulboy
프로듀서

가사

[Intro]
ʼNo fit envy person wey no know God
E be like soldier wey no hold gun
I pray to Jehovah as I dey labour
[Verse 1]
Na money I dey find oh
Lord bless my family and my neighbors
Abegi bless us oh
I know sometimes we too dey mess up
But we pray for your mercy and your favor
[Chorus]
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
[Refrain]
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
[Verse 2]
You see this hustle no get days off
Once you don land you no fit take off
Na Baba God be pilot na him dey take off
Na money I dey find oh
We go work and work we no go give up
No go give up oh
I never see wetin wan break us
Till we get the dough and Lamboʼ Urus
[Chorus]
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
[Refrain]
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Written by: Emmanuel Ojebode, Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...