album cover
Can't Explain
6
World
Can't Explain은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 1월 9일일에 flip records에서 발매되었습니다.Omo - Single
album cover
발매일2021년 1월 9일
라벨flip records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Franklin Robert-Maduekwe
Franklin Robert-Maduekwe
작사가 겸 작곡가

가사

E pain my body
How dem killi killi people
E dey pain my body
Shey na like e go de dey?
Army shoot kpawai kpawai
Everybody scatter scatter
Some people japa japa
Some no fit waka waka eh
Omo na so e go be?
This matter don reach make we dey talk o
Omo e get as e be
I really just want more for all g’s
Make we dey soji
We want to make money
Make we shake body
Because i can’t explain it
(Yo yo yo)
This thing, I can't explain it
(Yo yo yo)
You sef, you can't explain it
(Yo yo yo)
And I can't explain it o
Can't explain it o
Everyday man dey waka waka
Country jaga jaga
Everywhere scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Nigeria jaga jaga
Everywhere scatter scatter
Why we dey suffer suffer?
Poor man dey suffer suffer
But i can’t explain it
(Yo yo yo)
I can't explain it
(Yo yo yo)
Can’t explain it
(Yo yo yo)
I can’t explain it o
And you can’t explain it o
See as everywhere scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Nigeria jaga jaga
Why we dey suffer suffer?
See as everywhere scatter scatter eh
Country jaga jaga
Poor man dey suffer suffer
Why we dey suffer suffer eh?
Everyday police dey search my phone
Bros make you face your own
I no want trouble
I just dey go
Jeje i just dey go
Hmmm
Criminal
Criminal
I no be criminal
See me na
Shey you dey see me na?
I no be criminal
Officer, free me now
Free me now
I no be criminal
Abeg free me now
Shey you dey see me na?
I no be criminal
Because i can’t explain it
(yo yo yo)
This thing, I can't explain it
(yo yo yo)
You sef, you can't explain it
(yo yo yo)
And I can't explain it o
Can't explain it o
Nigeria jaga jaga
Everywhere scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Why we dey suffer suffer eh?
Written by: Franklin Robert-Maduekwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...