album cover
If
album cover
If은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 9월 17일일에 CHAMPION ONE ENTERTAINMENT에서 발매되었습니다.4 + 1 - EP
2021년 9월 17일
라벨CHAMPION ONE ENTERTAINMENT
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Na na na na na na na Munosingsong
Ooooh Ooooh Ooooh Ooooh Ooooh Ooooh
Tell me oh, tell me wetin you put inside for my body
Cos I no dey ever ever ever forget wetin you mean to me
I know say you no know my plan but
Heaven knows what I feel inside, even you sef know say I no get power
But I will fight for you like David and
Goliath, na our race we go run we no go tire
Put this song on your replay cos I think
You need to know say my love for you is about to explode
Nne obidemutor, baby I don't want don't
want nobody else girl if no be you eey
Nne obidemutor, baby I don't want don't
want nobody else girl if no be you
Oooooh OoooohOoooohOoooohOoooohOooooh
Me I no dey think twice but if I tell you say
I go die for your matter, even you sef know
Say I will be lying to you and that's the truth
Choose between you and a bag of millions
I tell them make them wait make I meditate
Because they know life without you is
Useless anyway and the thought of losing you
Will take my breathe away ey
So put this song on your replay oh cos
I think you need to know say my love for you
Is about to explode
Nne obidemutor, baby I don't want
Don't want nobody else girl if no be you eey
Nne obidemutor, baby I don't want
Don't want nobody else girl if no be you
Oooooh Oooooh Oooooh Oooooh Oooooh Oooooh
Ele mama ele ma ele mama
Ele mama ele ma ele mama
Ele mama ele ma ele mama
Ele mama ele ma ele mama
Nne obidemutor, baby I don't want
Don't want nobody else girl if no be you eey
Obidemutor, baby I don't want nobody else
Ele mama ele ma ele mama, girl as you see me so
Ele mama ele ma ele mama, me I don't want nobody else
Ele mama ele ma ele mama, ele maa
Ele mama ele ma ele mama, ele mama
Written by: Oviemuno Oriero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...