album cover
Radio Request
album cover
Radio Request은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 9월 17일일에 CHAMPION ONE ENTERTAINMENT에서 발매되었습니다.4 + 1 - EP
2021년 9월 17일
라벨CHAMPION ONE ENTERTAINMENT
언어English
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Wetin man go do baby boo I'm sorry oh
Wetin man go do baby boo I'm sorry oh
Wetin man go do baby boo I'm sorry oh
Gel I'm sorry oh, I'm sorry oh
No believe when I tell you say I no go do again
When I tell you say you no be my type again oh
Cos na only you wey really know the things the things wey I like
No believe when I tell you say I need some time to think
Cos na only you wey really dey my head
Edey reach two weeks and I don dey miss the thing
E reach like that
Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry
Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry
I wonna make a radio request to say am sorry
I wonna make a radio request to say I'm sorry
Anytime wey I see your post naso my heart go catch fire
And anytime wey them dey play your song
Na so my heart go jump wire
Baby see oh baby see make another man
No touch that thing, I got everything
You need but I need you to feel complete
Baby see oh baby see make another man
No touch that thing
Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry
Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry
I wonna make a radio request to say am sorry
I wonna make a radio request to say I'm sorry
Radio play my music make my baby start to fire the dance... aaahn
Dj play the music make I spay my baby on the dance... aaahn
Dj play the music make I spay my baby on the dance... aaahn
Tell me wetin I go do, wetin I go say to say I'm sorry
Baby tell me wetin I go do wetin man go do to say I'm sorry
I wonna make a radio request to say am sorry
I wonna make a radio request to say I'm sorry
Written by: Oviemuno Oriero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...