album cover
Magic
11,472
Pop
Magic은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 12월 10일일에 PM Recordings에서 발매되었습니다.Magic - Single
album cover
발매일2021년 12월 10일
라벨PM Recordings
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

크레딧

실연 아티스트
Wiz Ofuasia
Wiz Ofuasia
실연자
Amartey
Amartey
실연자
작곡 및 작사
Isioma Ofuasia
Isioma Ofuasia
작곡가

가사

Simboroba
Make I love you nwantinti
Simboroba
Lemme love you nwantinti
The kind of body wey dey make man drive pass him junction
That’s my baby oh
That’s my girlie oh
Body dey tinini me one kind omo na sensation
Be my jullie oh
Oi go be your romeo
Me I wanna love you na na na ne
You are my fantasy
Baby no more long thing
I promise you loyalty with you I go dey
Tonight
Hold you tight
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh baby
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh baby
Let's go
Simboroba
Make I love you nwantinti
Simboroba
Lemme love you nwantinti
Anything for my baby oh
For me to climb kilimanjaro na play play
If them try make them shoot catapult eh
Ndi obiakpo dem go wound oh
Oh my baby
Show me how you do it
Na na na
For you I’m falling
Ima n’ibu nwa oku
Baby
You should lemme love you tenderly
Tonight
Hold you tight
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh baby
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh baby
You got the M, A, G, I, C
Think about the things that you can do
Many men here wanne dey for you
You got the M, A, G, I, C
The way you put that spell on me
Do you really wanna stay
Cause u know I can't leave you
Outside in the cold
Braa fi3 to my home
Don't leave me all alone
Mek we go far away
Outside in the cold
Braa fi3 to my home
Don't leave me all alone
Mek we go far away
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh baby
You got the magic
You stole my heart oh
That’s why I love you
Oh my baby
Simboroba
Make I love you nwantinti
Nwantinti
Simboroba
Lemme love you nwantinti
Come on, let's go
Simboroba
Make I love you nwantinti
Simboroba
Lemme love you nwantinti
Written by: Isioma Ofuasia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...