album cover
Opp
album cover
Opp은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 3월 11일일에 Select Music Group에서 발매되었습니다.Sts - EP
앨범Sts - EP
Released2022년 3월 11일
라벨Select Music Group
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

They must see they can never be another one me
I will never be another vacancy
Cos na we Dey run up all the agency
When my mama call me e Dey ginger
Tell me she don tire to Dey chase money
Brother man the thing e be Dey stressy me
Na why I Dey pray make Gody blessy me
They can never never getty one on me
I'm all lock and ready ready call on me
Angels Dey steady steady follow me
Since small pikin I don Dey ready for the struggle
I remember days wey i no get hope for tomorrow
Praying to God make e come takey all my sorrow
Now when we show na our step dem wan dey follow follow follow e
Now when we show e be opp opp
Opo kpa
We no be jjc jjc their papa
Now e be opp opp opo kpa
No be jjc jjc their papa e
Written by: Kojo DJ K.O Damptey, Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...