album cover
S.T.S
30
Afro-Beat
S.T.S은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 3월 11일일에 Select Music Group에서 발매되었습니다.Sts - EP
album cover
앨범Sts - EP
발매일2022년 3월 11일
라벨Select Music Group
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

크레딧

실연 아티스트
Tobby Drillz
Tobby Drillz
실연자
Ayeni Oluwatobi
Ayeni Oluwatobi
리드 보컬
작곡 및 작사
Tobby Drillz
Tobby Drillz
작사가 겸 작곡가
Kojo DJ K.O Damptey
Kojo DJ K.O Damptey
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kojo DJ K.O Damptey
Kojo DJ K.O Damptey
프로듀서

가사

Boshe je
I no finna come here dey beg e
I'm on deck all of una fit lose your head e
Man on check wan ma kilor fun mi abeg
Boshe je I no finna come here dey beg
Man from the western side that's Africa
Home of the kings and the queens of the vibe u know
Tell dem to fall one side sabbatical
Me I fit to educate them one time u know
Them want to pour sand sand that's radical
Me no dey do child's play and dem know dem know
Baba God Dey my side that's magical
Tell them when it's time dey go know them go know they know e
No way no way no way no way u can never fuck with me no way
I Dey on my own lane my own lane
No way no way no way no way u can never fuck with me no way
I Dey on my own lane my own lane
Tobby Drillz the number one o is that what they say
I been killing shit just way too long they get the message
Puto u can't fuck with me I know
U know comprende
I been getting cake everyday everyday my birthday
Every thing I do is on the low
I keep them guessing
Numbers going up
Thank the lord, yeah I keep them pressing
Yeah I'm the one that you heard about
So come address me
If not shut your mouth
In my Absence don't go impressing
I, I just want make dem feel alright
Shamaya till dem loose their mind
Be like one million gigabyte for their mind tonight
I just want make dem
Feel all cool dance and dance till them
Loose their cool I just want make dem
For their mind tonight
No way no way no way no way u can never fuck with me no way
I Dey on my own lane my own lane
Written by: Kojo DJ K.O Damptey, Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...