Surrender
156,682
Music
Surrender은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2018년 11월 9일일에 emPawa Africa Limited에서 발매되었습니다.Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos to London
가장 인기 있는지난 7일
02:00 - 02:05
Surrender은(는) 지난 주에 약 2 분 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:25
00:35
00:40
00:50
00:55
01:10
01:20
01:30
01:40
01:45
02:00
02:05
02:10
02:35
00:00
02:42
뮤직 비디오
뮤직 비디오
크레딧
실연 아티스트
Mr Eazi
보컬
Simi
보컬
작곡 및 작사
Simisola Bolatito Ogunleye
작곡가
Philip Kayode Moses
작곡가
Julian Nicco-Annan
작곡가
Alastair O'Donnell
작곡가
Oluwatosin Oluwole Ajibade
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
JULZ
프로듀서
Pheelz
프로듀서
Julian Nicco-Annan
프로듀서
가사
[Intro]
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kissing the boy, kissing the boy
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre' (Oh, baby), I surrender
[Verse 1]
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no get the voice like Michael Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get the money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God, that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
[Verse 2]
I surre', I surre' like say na felony o
I don't care, I don't care about your money o
You surre', you surrender to my ilẹkẹ idi o
No dey fear, ọmọ, just call me your honey o
No forget, baby, set reminder
I open my heart, baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you, baby, for you, ọmọ
See, I no want Mr. Jackson, you no me better (Oh-oh)
I'm loving your melody lori instrumental (Oh-oh)
Anything you have is enough, o to mi o
Baby, I surrender to your tọtọri o
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
[Outro]
Baby, come loving the boy
Baby, make you kissing the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kissing the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy
Written by: Alastair O'Donnell, Julian Nicco-Annan, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Philip Kayode Moses, Simisola Bolatito Ogunleye

